I’m so happy we can review this week, so many songs to work on, but we just have to pick few and save the rest for the next edition.

This week, we have new songs from new artistes in the review, making it so interesting, but before we go down the review lane, let’s get a little gist about people that are around us.

Advertisements

Them say…. (no be me talk oh)

Advertisements

 

…Ekperi papa 1 of Bayelsa don join Illuminati, no be me talk oh, na so I hear from people.

…Our girl Harmony done dey chill for Lasgidi (Lagos) and in a matter of time, she go officially release another hit single title Kokodiko, na wa oh. After she give me ‘Get down with you’, she carry ‘Good loving’ come, now, she wan de do me ‘kokodiko’, na only am sabi wetin that one mean.

Advertisements

….Tu-baba, the baby papa master done get one night club for Lasgidi wey im name na Rumours. Imagine say your husband live you for house go club for there, e mean say na rumour you de hear oh. Na so them talk, no be me talk oh.

… Most Blackberry users done dey vex for their BB pals as no body dey gree chat again, na so so BC everybody dey do now. Even me feel say room dey like for 2go, but I no see all those things oh. Any how we go dey manage.

…Our boy Aifee dey plan to launch im album for here, abi na listening party them talk sef, we go bring una details later.

…Ruffcoin Nwaba dey plan drop another hit single, after the Aba boy drop the video for im single ‘down low’. Them still talk say im shoot the video for Dallas, I come dey wonder wetin happen to places like Ariara, Ngwa Road, Azikiwe Road and Ogbor Hill. Carry go!

…Reflex Sounds wan relocate, and no body don know where the Ibari Ogwa jingle producer wan carry im speaker and mixer go. Bros we go still catch you.

….As Sammy Davis of Hot 99.5 FM Owerri talk say im don marry come show im wife pix online, most girls wey dey get hope for the radio presenter, don lose hope like trailer wey fail break. My advice be say make una no look Ayuba side oh, that one too don marry, but them say Solo Mourinho dey single, make all the moto we fail break dey go that way.

…E-sure of Hot 99.5 FM Owerri dey change im dp like say tomorrow no de, before 24 hours, this guy fit don change im dp like 10 times. But wetin concern people for person dp, na una buy the BB for am? Bros no just mind them, even me we dey write am.

In the review for the week…

HAVE YOU READ?:  Ogechi Patience Eze

Karina makes her debut with Chikorobi, produced by Wizboyy, a song that reminds me of the good old days as a kid when we used to play the game obi chikolobi obi out! You really missed something big if you didn’t do that.

The Port Harcourt based artiste made it clear that she has not come to the industry to play, with this track which only whining can be said to be the best dance step for it.

Karina babe, me self no de for chikorobi here oh, carry go babe.

http://tinyurl.com/7w2lnwl

Another lady is the review, goes by the name Ms Zoe with this RnB track Super Love which featured Boybreed who also produced the song. Another slow one with the kind of rap and voice that make me believe that ladies still have a space in the industry which is currently ruled by their male counterparts. Ms Zoe, who gets the super love? Wish I can, but if you want it, here is the link to download Super Love

http://www.hulkshare.com/dl/t41ur1esx8gs/Super_Luv_-_Ms_Zoe_ft_Boybreed.mp3?d=1

Emy Xcel returns with I dey High. I wonder what this brother took, but the song dey really high me.

A combination of voice and style, Emy-Xcell can be the future of RnB around here if he keeps up with his current pace. So if you wanna get high with this brother, get it here.

http://www.otowngist.com/index.php?option=com_phocadownload&view=file&id=6:o-dey-high-by-emy-excel&Itemid=97

Iejay steps in with this track from his list of singles titled Falling Forward featuring Ru2, hope you still remember the MTN Project Fame babe, dark skinned with a lovely voice.

This is a rap track, with lots of rhymes and something to keep you to the end of the song.

Iejay, we want to say a big welcome to you and keep it up.

If you wanna fall forward, click here,

http://www.google.com/url?q=http%3A%2F%2Fhu.lk%2Flgcr43xa4h3s&sa=D&sntz=1&usg=AFQjCNF6ZoNAYU2CxKKOTdwUdUAfdtJYTw