Gospel music minister and performing artist, Austin Omozeje has released a new single titled ÈLÈDUMARE.

ÈLÈDUMARE is a name the yoruba’s call God which means “the one that holds every of our being in his hands, the Ancient of Days”.

“Looking at my life and how God has helped me, i just could not stop but see Him as my every wonder.

Advertisements

Inspired by the African afro pop genre i was exposed to at a time i just could not hold it but to call my band leader and producer @Marvel Osahon and my team @Theblend to drop this song and now its coming to you today”, Austin said while sharing the inspiration behind the track.

LYRICS

Verse 1:

Wetin my eyes don see

Advertisements

My mouth no fit talk am

Even people wey dey here with me

Their mouth no fit talk am too

Na only God know where dey pain me

As I stand for here today

Advertisements
HAVE YOU READ?:  Audio: Tiawo Herz (@Taiwoherz) - The Hustlers Anthem cc @DjChascolee

Na him be the only true God I know

I don talk am before

I go still talk am again

Na my papa do am for me

Nyn make me still dey here

Oya oya oya oya

Join me give am praise

For the good things He has done.

Ouuuuuuuuuuuuuu

Ouuuuuuuuuuuuu

ELEDUMARE!!!!

Verse 2:

I don dey tire for your case

As I tell you reach you no wan hear

You don too stay dey waka about

Time don reach make you follow Jesus

I can’t explainnnnnn

The way e dey do me for body

E dey make me highhhhhhh

When it comes to Grace

Omo na we get am

I dunno whyyyyyyy

You still dey wait

Make we drag you for body for body

When it comes to grace

Omo na we get am

ELEDUMARE!!

Produced by MarvickSoundBox

M & M by Mynorkord

Connect with Austin Omozeje

Twitter: @austin_omozeje

Instagram: austin_omozeje

Facebook: Austin Omozeje

YouTube: Austin Omozeje

Watch Video Below;

DOWNLOAD HERE