Hello country people, Tuesday greetings to you all from all of us at OtownGist media and entertainment, we are the voice, when we speak, you will be heard.

We sha bring Tori come this Samsam Tuesday morning.

So, this our fellow country woman invested her husband’s millions of Naira for on top an investment company with no information to her Boo Boo.

Advertisements

The gbese be say now the company don crash, on top am, her Boo Boo call am tell am say e dey enter Naija soon to come celebrate Easter break with im family.

 Our country woman is confused, frustrated, depressed and dey run up, down, center, sideways because she no know wetin she won do.

HAVE YOU READ?:  FG paid professors N121,000 half salaries – ASUU

she the ask our people to helep her know wetin she won do, make she tell her husband about am before he come back or tell am after he come back or run away from the house before Oga come back.

Fellow country people, she want make we follow her reason this matter wella, come advise her.

Advertisements

Remember say she carry for mind say the money go multiple make she take helep her husband and family.

Oya, drop your advice for our comment section, our country woman dey read.