It’s Floxy baby. Oooooooo 
Verse 1.
This na competition between ladies and gentlemen,
Pretty ladies make dem testify,
As we dey start now,
 All the nuisance make una go aside now,
This party no fit dull now,

Advertisements

 cuz I’m here I go set this place on fire yeah.

 Sharp sharp ladies sharp sharp bobos
Make some noise and get your lover
 Catch your fun but take am easy yeh. 

Chorus
Tinbom tinbom baskelebe alaba kai kai
Everybody come closer is between ladies and gentlemen.
Tinbom tinbom baskelebe alaba kai kai
Everybody get ready is between boys and girls eeeh.
 Let me see your body hanlele,
Let me see your body hanlele,
Let me see your body hanlele is between ladies and gentlemen,
 Let me see your body hanlele
Let me see your body hanlele
Let me see your body hanlele is between boys and girls eeeh.           

Verse 2.
I. I want u to know say in my life everything I do ohh boy I no dey carry last, 
Meee! My world is not for babies am just a lady hold your baby in your arms.
Get down low bend down low
if u carry baby holam tight
As we they roc this gbedu I no fit shout oooh.

Advertisements
HAVE YOU READ?:  Audio: Matt Brown (@Real_mattbrown) - Feelings ft. Chrisma

Sharp sharp ladies sharp Sharp bobos
Make some noise and get your lover
Catch your fun but takam easy eeehh.

chorus

BRIDGE.
Oya take it to the left, take it to the right,
Ladies to the front men at the back.
Do am like say u smoke marijuana.
This one no b shawama if I say halelua u say hosanna,
as u can see omo no be 2day.
Sexy ladies all the fine fine bobos
Catch your fun but takam easy yeh

Chorus.                    

Outro:
 Somik on the beat yeah yeah yeah uuuuuhhh,
I see you kozy I dey shiver Eeahh.

Advertisements

Let me see your body hanlele,
Let me see your body hanlele,
Let me see your body hanlele is between ladies and gentlemen,
 Let me see your body hanlele
Let me see your body hanlele
Let me see your body hanlele is between boys and girls eeeh.           

Do am like say u smoke marijuana

Download Competition by Floxy